← Dashboard
Supremegee_

Øffîcîal Dēstîñy🌍🥷

6.7K followers
4 tweets
Communities: THE BOYS COMM
# Tweet Community Topic Views Ratio Engagement Posted
1
[text] Babe wey l dey use suya trigger yahoo boy don buy her iPhone..... Wetin man do man?😔💔
THE BOYS COMM 288.7K 43.3x 519 Apr 11
2
[text] You bill me l no reply you rush delete message So you know say wetin you do no good ?
THE BOYS COMM 264.9K 39.3x 738 Mar 25
3
[text] I was holding my guy phone when l received a message from his mom saying "Tell your friend to go we want to eat."
THE BOYS COMM 263.9K 39.4x 620 Apr 4
4
[text] 6months relationship l don spend 1200 already, guys are u sure this girl is not after my money?😭💔
THE BOYS COMM 237.4K 35.1x 605 Mar 28
5
[text] Fear girls who easily gives out their phone numbers. You will think she's cheap until you start begging the holy Spirit to help talk to her to reply your messages and pick your calls 💔
THE BOYS COMM 212.1K 31.5x 588 Apr 2
6
[text] Country dey collapse, some people still dey write JAMB🤦‍♂️
THE BOYS COMM 210.7K 31.3x 480 Apr 18
7
[text] Me and my bro after 21 goals and 14 assists, heading home to collect our Ballon d'Or from mom 😂💔
THE BOYS COMM 197.5K 29.4x 531 Mar 7
8
[text] I paid 20k to attend seminar on " How to make millions..... " Na bicycle the organizer carry come 🤔💔
THE BOYS COMM 189.5K 28.2x 692 Mar 21
9
[text] You finally confess your feelings on a call, then you hear people laughing in the background 😔💔😭
THE BOYS COMM 187.9K 27.9x 830 Mar 24
10
[image] Because of big yāñsh, you begin call 2006 pikin “mom” 😹😹😹 Just continue to be simp 💔
THE BOYS COMM 186.3K 28.0x 649 Apr 6
11
[text] When your mom calls you out of your room just to show the visitor how big you've grown 😂
THE BOYS COMM 181.5K 27.0x 768 Mar 18
12
[text] Once l survive this tinubu era l go turn immortal, nothing go fit kill me again 😌😈
THE BOYS COMM 179.9K 26.9x 555 Apr 8
13
[text] As of yesterday evening by 4pm my friend bought his girlfriend to the field to watch him play, coach no choose am 💔
THE BOYS COMM 175.7K 26.0x 625 Mar 31
14
[text] How them go tear person script for exam, result come out the person get A 🤔
THE BOYS COMM 173.8K 25.8x 811 Mar 23
15
[text] You never sure if your family go eat for December na wig be ur problem😂
THE BOYS COMM 167.7K 25.2x 575 Apr 10
16
[text] A man can feed 200 women with one yam and two eggs, Did you understand or l should explain better 😂💔
THE BOYS COMM 167.5K 24.8x 573 Mar 30
17
[text] Name one thing man can do that a woman can't: They can't urinate on fire 😂
THE BOYS COMM 165.1K 24.5x 707 Mar 19
18
[text] Girls that liked us in secondary school are the realest..... No car, No iPhone, just ironed uniform and football skills 😂🤦‍♂️
THE BOYS COMM 164.5K 24.4x 661 Mar 20
19
[text] "Did I force you to do anything for me" Na once strong headache go first hook you for spinal cord
THE BOYS COMM 164.5K 24.4x 614 Apr 1
20
[image] They said call your dad, l called my mum.... not cause she's my fav parent but because she plays the mum and dad role in my life🥹
THE BOYS COMM 163.8K 24.5x 533 Apr 13
21
[text] With the way I plan my life in JSS 1 l no be believe say I got dey post memes by now😔
THE BOYS COMM 162.9K 24.3x 672 Mar 2
22
[text] If you guys knew how quickly we skip those voice notes you post on Whatsapp status, you wouldn't waste your breath
THE BOYS COMM 162.4K 24.3x 556 Apr 9
23
[text] Supervisor: " How can this project help humanity " Me: Mr supervisor abeg no put me for talk, l just wan graduate 😭😂
THE BOYS COMM 161.5K 23.9x 641 Mar 27
24
[text] Confirmed reports that MTN borrowing of data and airtime is no longer available. After MTN have scam lot of people with their data because what nonsense is this 💔
THE BOYS COMM 158.2K 23.7x 541 Apr 15
25
[text] Broke people for long distance relationships wan use “I wish” finish each other 😂💔🤌
THE BOYS COMM 151.4K 22.5x 604 Mar 6
26
[text] I thought my problems are worse until l met a friend who's still paying a wedding loan even after divorce
THE BOYS COMM 149.1K 22.4x 526 Apr 7
27
[text] When your mum says " I cleaned your room and threw some random paper with 12 words in the trash "
THE BOYS COMM 146.8K 21.8x 638 Mar 17
28
[text] Na the money wey go increase this nonchalant behavior l dey find 😪
THE BOYS COMM 144.8K 21.5x 804 Mar 9
29
[text] He get as life go touch you, you go first charge ur phone go sit down for toilet to think 😪💬
THE BOYS COMM 134.1K 20.2x 651 Feb 17
30
[text] Person wey create heaven and earth get only one son, but you wey rent one room get 8 children
THE BOYS COMM 133.4K 19.9x 480 Apr 17
31
[text] Dear God whatever my mum told you in her prayers! Do it!🙇
THE BOYS COMM 127.7K 19.1x 553 Feb 27
32
[text] If a woman says ur behaving like a child u will get angry but if she calls you baby you'll shine your teeth Men ehhh, they are the most confused gender 🤦‍♂️
THE BOYS COMM 123.2K 18.5x 483 Apr 16
33
[text] 👩: " You're so funny, l wish you had money too " Na once my body calm 💔
THE BOYS COMM 102.6K 15.3x 759 Mar 16
34
[text] Welcome to Nigeria where if girl no gree visit guy chat don end there 😂
THE BOYS COMM 84.1K 12.5x 798 Mar 10
35
[text] Jesus turned water into wine King mitchy turned hypo into sprite I was wondering if l could turn you into mine 😎
THE BOYS COMM 76.8K 11.4x 588 Mar 5
36
[text] Work hard until they can't hold a family meeting without you.
THE BOYS COMM 72.8K 10.8x 596 Feb 25
37
[text] Una buy fridge of 465k for 60k you kon dey complain say e dey shock, the price no shock you 🤨
THE BOYS COMM 64.6K 9.6x 623 Mar 3
38
[text] 6 months relationship l don spend 1200 already, guys are you sure this girl is not after my money? 😩😭
THE BOYS COMM 64.3K 9.5x 801 Mar 11
39
[text] Just because he dated you for 3 years doesn't mean he will marry you, my friend studied Engineering for 5 years he is now a bus driver
THE BOYS COMM 60.0K 8.9x 582 Feb 25
40
[text] No matter how your relationship sweet reach for jamb form u go still put single 😌💔
THE BOYS COMM 43.9K 6.6x 524 Feb 21
41
[text] Person wey organize tutorial get carryover keh? 🙆💔
THE BOYS COMM 43.9K 6.5x 492 Mar 14
42
[text] To do money ritual no be problem but na to held to instruction be wahala which one is "YOU MUST NOT LAUGH ON THURSDAY"🤦‍♂️ As how nah
THE BOYS COMM 41.4K 6.2x 488 Feb 18
43
[text] African mom: "l carried you for 9 months" Before nko, na me suppose carry myself? 😑
THE BOYS COMM 34.2K 5.1x 547 Feb 28
44
[text] Whatever you do in this life as a man.... Abeg no allow woman buy u phone l dey come make l remove my sim first💔🙁😭
THE BOYS COMM 33.4K 5.0x 502 Apr 14
45
[image] "When you buy something to eat alone at home" Lastborns:
THE BOYS COMM 27.2K 4.1x 600 Feb 26
46
[text] Dear God, l know am not perfect but for the little good that have done please use them to remember me 🙇
THE BOYS COMM 18.4K 2.7x 541 Mar 4
47
[text] How ladies want a guy to say in this situation 👇 Women: Yes l stay alone. A sensible man: Oh great! How do you manage? Are you working? How much is your rent ? Meanwhile some guys: Can l come over?🌚🤦‍♂️
THE BOYS COMM 9.6K 1.4x 488 Feb 24
48
[text] Una don notice say elders no dey advice person again... Wetin dey sup now dem never experience am before 😭
THE BOYS COMM 8.1K 1.2x 496 Feb 23
49
[text] She didn't just cheat on me, they got married, bought a dog and named it after me🙁
THE BOYS COMM 6.2K 0.9x 481 Feb 19
50
[image] Girl wey I copy for test dey cry outside. Hope say na her papa d!e sha……..
THE BOYS COMM 5.8K 0.9x 541 Feb 20