Columns:
| # | Tweet | User | Followers | Views βΌ | Ratio | Engagement | Posted |
|---|---|---|---|---|---|---|---|
| 1 | [text] Babe wey l dey use suya trigger yahoo boy don buy her iPhone.....
Wetin man do man?ππ | @Supremegee_ | 6.7K | 288.7K | 43.3x | 519 | Apr 11 |
| 2 | [text] You bill me l no reply you rush delete message
So you know say wetin you do no good ? | @Supremegee_ | 6.7K | 264.9K | 39.3x | 738 | Mar 25 |
| 3 | [text] I was holding my guy phone when l received a message from his mom saying
"Tell your friend to go we want to eat." | @Supremegee_ | 6.7K | 263.9K | 39.4x | 620 | Apr 4 |
| 4 | [text] 6months relationship l don spend 1200 already, guys are u sure this girl is not after my money?ππ | @Supremegee_ | 6.8K | 237.4K | 35.1x | 605 | Mar 28 |
| 5 | [text] Fear girls who easily gives out their phone numbers. You will think she's cheap until you start begging the holy Spirit to help talk to her to reply your messages and pick your calls π | @Supremegee_ | 6.7K | 212.1K | 31.5x | 588 | Apr 2 |
| 6 | [text] Country dey collapse, some people still dey write JAMBπ€¦ββοΈ | @Supremegee_ | 6.7K | 210.7K | 31.3x | 480 | Apr 18 |
| 7 | [text] Me and my bro after 21 goals and 14 assists, heading home to collect our Ballon d'Or from mom ππ | @Supremegee_ | 6.7K | 197.5K | 29.4x | 531 | Mar 7 |
| 8 | [text] I paid 20k to attend seminar on " How to make millions..... "
Na bicycle the organizer carry come π€π | @Supremegee_ | 6.7K | 189.5K | 28.2x | 692 | Mar 21 |
| 9 | [text] You finally confess your feelings on a call, then you hear people laughing in the background πππ | @Supremegee_ | 6.7K | 187.9K | 27.9x | 830 | Mar 24 |
| 10 | [image] Because of big yΔΓ±sh, you begin call 2006 pikin βmomβ πΉπΉπΉ
Just continue to be simp π | @Supremegee_ | 6.7K | 186.3K | 28.0x | 649 | Apr 6 |
| 11 | [text] When your mom calls you out of your room just to show the visitor how big you've grown π | @Supremegee_ | 6.7K | 181.5K | 27.0x | 768 | Mar 18 |
| 12 | [text] Once l survive this tinubu era l go turn immortal, nothing go fit kill me again ππ | @Supremegee_ | 6.7K | 179.9K | 26.9x | 555 | Apr 8 |
| 13 | [text] As of yesterday evening by 4pm my friend bought his girlfriend to the field to watch him play, coach no choose am π | @Supremegee_ | 6.8K | 175.7K | 26.0x | 625 | Mar 31 |
| 14 | [text] How them go tear person script for exam, result come out the person get A π€ | @Supremegee_ | 6.7K | 173.8K | 25.8x | 811 | Mar 23 |
| 15 | [text] You never sure if your family go eat for December na wig be ur problemπ | @Supremegee_ | 6.7K | 167.7K | 25.2x | 575 | Apr 10 |
| 16 | [text] A man can feed 200 women with one yam and two eggs, Did you understand or l should explain better ππ | @Supremegee_ | 6.7K | 167.5K | 24.8x | 573 | Mar 30 |
| 17 | [text] Name one thing man can do that a woman can't:
They can't urinate on fire π | @Supremegee_ | 6.7K | 165.1K | 24.5x | 707 | Mar 19 |
| 18 | [text] Girls that liked us in secondary school are the realest.....
No car, No iPhone, just ironed uniform and football skills ππ€¦ββοΈ | @Supremegee_ | 6.7K | 164.5K | 24.4x | 661 | Mar 20 |
| 19 | [text] "Did I force you to do anything for me"
Na once strong headache go first hook you for spinal cord | @Supremegee_ | 6.8K | 164.5K | 24.4x | 614 | Apr 1 |
| 20 | [image] They said call your dad, l called my mum.... not cause she's my fav parent but because she plays the mum and dad role in my lifeπ₯Ή | @Supremegee_ | 6.7K | 163.8K | 24.5x | 533 | Apr 13 |
| 21 | [text] With the way I plan my life in JSS 1 l no be believe say I got dey post memes by nowπ | @Supremegee_ | 6.7K | 162.9K | 24.3x | 672 | Mar 2 |
| 22 | [text] If you guys knew how quickly we skip those voice notes you post on Whatsapp status, you wouldn't waste your breath | @Supremegee_ | 6.7K | 162.4K | 24.3x | 556 | Apr 9 |
| 23 | [text] Supervisor: " How can this project help humanity "
Me: Mr supervisor abeg no put me for talk, l just wan graduate ππ | @Supremegee_ | 6.7K | 161.5K | 23.9x | 641 | Mar 27 |
| 24 | [text] Confirmed reports that MTN borrowing of data and airtime is no longer available.
After MTN have scam lot of people with their data because what nonsense is this π | @Supremegee_ | 6.7K | 158.2K | 23.7x | 541 | Apr 15 |
| 25 | [image] Doctor: You had an appointment yesterday, why didn't you come?
Me: I was sick
Doctor: | @EMMY_DEFI7 β | 23.6K | 157.7K | 6.7x | 569 | Apr 21 |
| 26 | [text] Broke people for long distance relationships wan use βI wishβ finish each other πππ€ | @Supremegee_ | 6.7K | 151.4K | 22.5x | 604 | Mar 6 |
| 27 | [text] I thought my problems are worse until l met a friend who's still paying a wedding loan even after divorce | @Supremegee_ | 6.7K | 149.1K | 22.4x | 526 | Apr 7 |
| 28 | [text] When your mum says
" I cleaned your room and threw some random paper with 12 words in the trash " | @Supremegee_ | 6.7K | 146.8K | 21.8x | 638 | Mar 17 |
| 29 | [text] Na the money wey go increase this nonchalant behavior l dey find πͺ | @Supremegee_ | 6.7K | 144.8K | 21.5x | 804 | Mar 9 |
| 30 | [text] He get as life go touch you, you go first charge ur phone go sit down for toilet to think πͺπ¬ | @Supremegee_ | 6.6K | 134.1K | 20.2x | 651 | Feb 17 |
| 31 | [text] Person wey create heaven and earth get only one son, but you wey rent one room get 8 children | @Supremegee_ | 6.7K | 133.4K | 19.9x | 480 | Apr 17 |
| 32 | [text] Dear God whatever my mum told you in her prayers! Do it!π | @Supremegee_ | 6.7K | 127.7K | 19.1x | 553 | Feb 27 |
| 33 | [text] If a woman says ur behaving like a child u will get angry but if she calls you baby you'll shine your teeth
Men ehhh, they are the most confused gender π€¦ββοΈ | @Supremegee_ | 6.7K | 123.2K | 18.5x | 483 | Apr 16 |
| 34 | [text] π©: " You're so funny, l wish you had money too "
Na once my body calm π | @Supremegee_ | 6.7K | 102.6K | 15.3x | 759 | Mar 16 |
| 35 | [text] Welcome to Nigeria where if girl no gree visit guy chat don end there π | @Supremegee_ | 6.7K | 84.1K | 12.5x | 798 | Mar 10 |
| 36 | [image] To celebrate π
Iβm buying lunch for at least 15 pple.
Just drop aza and repost. | @skilashi007 β | 4.2K | 79.7K | 19.1x | 539 | Mar 12 |
| 37 | [text] Jesus turned water into wine
King mitchy turned hypo into sprite
I was wondering if l could turn you into mine π | @Supremegee_ | 6.7K | 76.8K | 11.4x | 588 | Mar 5 |
| 38 | [text] Work hard until they can't hold a family meeting without you. | @Supremegee_ | 6.7K | 72.8K | 10.8x | 596 | Feb 25 |
| 39 | [text] Una buy fridge of 465k for 60k you kon dey complain say e dey shock, the price no shock you π€¨ | @Supremegee_ | 6.7K | 64.6K | 9.6x | 623 | Mar 3 |
| 40 | [text] 6 months relationship l don spend 1200 already, guys are you sure this girl is not after my money? π©π | @Supremegee_ | 6.8K | 64.3K | 9.5x | 801 | Mar 11 |
| 41 | [text] Just because he dated you for 3 years doesn't mean he will marry you, my friend studied Engineering for 5 years he is now a bus driver | @Supremegee_ | 6.7K | 60.0K | 8.9x | 582 | Feb 25 |
| 42 | [text] No matter how your relationship sweet reach for jamb form u go still put single ππ | @Supremegee_ | 6.7K | 43.9K | 6.6x | 524 | Feb 21 |
| 43 | [text] Person wey organize tutorial get carryover keh? ππ | @Supremegee_ | 6.7K | 43.9K | 6.5x | 492 | Mar 14 |
| 44 | [text] To do money ritual no be problem but na to held to instruction be wahala which one is "YOU MUST NOT LAUGH ON THURSDAY"π€¦ββοΈ
As how nah | @Supremegee_ | 6.7K | 41.4K | 6.2x | 488 | Feb 18 |
| 45 | [image] π
Rise and shine, kings & queensβ¨
Saturday is your blank canvas.
Paint it bold, create without fear, and ship what lights your soul on fire.
The world needs your voice today.
Letβs build, inspire, and dominate this weekendπ₯ | @alphadaoInspire β | 13.7K | 38.9K | 2.8x | 285 | Apr 4 |
| 46 | [text] African mom: "l carried you for 9 months"
Before nko, na me suppose carry myself? π | @Supremegee_ | 6.7K | 34.2K | 5.1x | 547 | Feb 28 |
| 47 | [text] Whatever you do in this life as a man.... Abeg no allow woman buy u phone l dey come make l remove my sim firstπππ | @Supremegee_ | 6.7K | 33.4K | 5.0x | 502 | Apr 14 |
| 48 | [image] "When you buy something to eat alone at home"
Lastborns: | @Supremegee_ | 6.7K | 27.2K | 4.1x | 600 | Feb 26 |
| 49 | [text] Dear God, l know am not perfect but for the little good that have done please use them to remember me π | @Supremegee_ | 6.7K | 18.4K | 2.7x | 541 | Mar 4 |
| 50 | [image] Recently got my PVC last week, We don't need divided votes anymore we need to stay united and Vote an ideal candidate.
Imagine you had to pick between
Peter Obi or Omoyele Sowore
Who are you going for and why ? | @EMMY_DEFI7 β | 23.5K | 17.7K | 0.8x | 314 | Apr 18 |