Columns:
| # | Tweet | User | Followers | Views ▼ | Ratio | Engagement | Posted |
|---|---|---|---|---|---|---|---|
| 1 | [image] be there | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.1K | 13.0K | 6.2x | 93 | May 11 |
| 2 | [image] Same school.
ABUAD una do 444 dirty sha💔 | @Heaventheking | 97 | 9.4K | 96.5x | 113 | May 16 |
| 3 | [text] Matters like this, you won’t see src, but if it’s to host dinner in Alfa belgore hall, they’re very active | @judaaee | 901 | 9.1K | 10.1x | 118 | Mar 10 |
| 4 | [text] Whoever no go this mavo homecoming be like person wey miss rapture | @Heaventheking | 89 | 8.7K | 97.7x | 293 | May 1 |
| 5 | [image] like wth are even these? 🤣 | @yobandski | 91 | 7.8K | 86.3x | 79 | May 19 |
| 6 | [text] na today i know say some of una be fake mavo fans, common expensive shit you no sabi the lyrics🤣🤣 | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.1K | 7.1K | 3.4x | 209 | May 1 |
| 7 | [text] E come be like say monochrome go perform for birthday party😭🤣 | @Heaventheking | 97 | 5.9K | 61.0x | 127 | May 15 |
| 8 | [image] | @mekaonethousand | 60 | 4.5K | 75.0x | 164 | Mar 10 |
| 9 | [image] una de do oh | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.2K | 4.3K | 1.9x | 123 | Jul 20 |
| 10 | [text] if you are still in ekiti you are wrong oh | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.2K | 4.0K | 1.8x | 246 | Jun 18 |
| 11 | [image] imagine if dotun seize am🤣 | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.3K | 3.5K | 1.5x | 188 | Sep 9 |
| 12 | [text] Someone said “ you go just know when no be dj chuks dey stage”😭😭 | @Heaventheking | 89 | 3.3K | 36.9x | 175 | May 2 |
| 13 | [text] E reach your turn you go dey print answer🤦🏾♂️ I genuinely want to know her thought process 😭 | @Heaventheking | 101 | 3.2K | 31.7x | 102 | Jun 15 |
| 14 | [image] mind you this fine was removed from my portal back in my 300 level after submitting a letter to the dean of student affairs | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.3K | 2.8K | 1.2x | 65 | Aug 9 |
| 15 | [text] lowkey miss abuad trackings for night mehn😂 | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.4K | 2.7K | 1.2x | 108 | Sep 23 |
| 16 | [text] Na people wey collect suspension for this second semester this parties go just dey vex😭 | @Heaventheking | 85 | 2.7K | 31.9x | 113 | Apr 26 |
| 17 | [text] so you guys really turned planetarium to cinema, crazy 😂😂😂 | @judaaee | 906 | 2.7K | 2.9x | 105 | May 3 |
| 18 | [text] be like say person wey de handle the portal na IT student | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.3K | 2.6K | 1.1x | 149 | Aug 14 |
| 19 | [text] snap take overs in 2026, y’all should come up with some better abeg | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.2K | 2.6K | 1.2x | 69 | Jul 2 |
| 20 | [text] Ngl 300lvl will win this year’s convocation games, I don’t see any level beating us this year without cheating 😂🙏🏽 | @that4thjigga | 603 | 2.1K | 3.5x | 37 | Aug 4 |
| 21 | [image] dropping results this week so they can reduce the crowd in alfa belgore on friday | @judaaee | 903 | 2.1K | 2.3x | 96 | Apr 28 |
| 22 | [text] this school annoys me every single day | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.1K | 2.0K | 1.0x | 65 | Apr 25 |
| 23 | [image] Me next. | @meliemenace | 1.1K | 1.9K | 1.7x | 50 | Aug 18 |
| 24 | [text] exam starts on Monday
have i read? No
will i write the exam? Yes
will i pass? Yes | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.2K | 1.9K | 0.9x | 85 | May 31 |
| 25 | [text] which one be say “why i no post my result” na you de pay my school fees ?🤣 | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.3K | 1.9K | 0.8x | 133 | Aug 7 |
| 26 | [image] you guys should please vote margavelli for a spot at streetsouk, I'm begging you guys, also repost and share with your friends to add margavelli to their votes. I love y'all 🥹🫶🏻 | @notthatcrazyfr | 2.1K | 1.5K | 0.7x | 42 | Mar 30 |
| 27 | [text] i say make i view @abuad_src Snap story i de see “leaving Manchester soon……” omo NMWFPP | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.2K | 1.4K | 0.6x | 57 | Jul 16 |
| 28 | [text] Can y'all calm down with this resumption PR?? | @triplejjjayyy | 473 | 1.3K | 2.7x | 25 | Aug 2 |
| 29 | [text] Patient dog done finally see deluxe room for portal again😂
Patience is a virtue true true😆 | @Alejendary4 | 477 | 1.2K | 2.5x | 50 | Sep 10 |
| 30 | [text] ABUAD STUDENTS DON START SUMMER OOO, SEE LIFESTYLE 😭😭 | @Heaventheking | 101 | 1.1K | 10.5x | 43 | Jun 19 |
| 31 | [text] i just de watch as these freshers de happy😂 | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.3K | 1.0K | 0.4x | 72 | Sep 14 |
| 32 | [text] September dump, Abuad edition. Let’s have it🤝 | @_Ugscott | 232 | 549 | 2.4x | 7 | Sep 30 |
| 33 | [text] Abuad students una too like party😂😂 | @judaaee | 1.1K | 527 | 0.5x | 29 | Sep 14 |
| 34 | [video] na so fight start for planet oh🤣 | @sh3luvsdmt_ ✓ | 2.4K | 448 | 0.2x | 9 | Sep 16 |
| 35 | [text] med side fell of so bad we haven’t seen water for almost a week but main school has water 💔 | @judaaee | 1.1K | 360 | 0.3x | 24 | Oct 1 |
| 36 | [text] See you soon 🙏🏽 | @Lilfritz6 | 73 | 200 | 2.7x | 5 | Oct 3 |
| 37 | [text] Person wey park bus for Defense today come tl dey post IT Attack done, oya nau🤣 | @fa3r3n_ | 436 | 150 | 0.3x | 6 | Sep 23 |
| 38 | [text] CC I’m didn’t come to party I came to buy food pls reduce the music | @_Ugscott | 229 | 137 | 0.6x | 11 | Sep 19 |
| 39 | [text] Wdym this guy passed me and about a minute after i could still smell his stench😭 | @Heaventheking | 99 | 132 | 1.3x | 6 | Oct 1 |
| 40 | [text] Abuad una don start again, so I no fit dey with my babe again | @_Ugscott | 222 | 114 | 0.5x | 6 | Sep 15 |